[Intro]
Ọmọ both fear and faith dey ask you to believe in wetin you no dey see
Na you go choose
[Verse 1]
I go cut my coat oversize this year
I no waka reach here just to waka reach here
And if the tables no turn me I go change chair
Wetin dem go talk, I don’t care
God dey my side, I no fear
[Chorus]
I go waka with akonuche
Pass Ebuka, I stubborn (Stubborn, stubborn, stubborn)
Leave shame put for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
[Verse 2]
Smart work, no be agidi (Gidi)
Las Vegas, no be Lasgidi (Lasgidi)
This song sharp ko dizzy (Dizzy)
If na useless waka, mó busy (Mó Busy)
I don wicked now, ṣo ti ri n si? (Ṣo ri n si?)
Peoplе bad, na the reason (Reason)
Sincе 2015 I’ve been singing (Agba singing)
You sef try if e easy (Easy)
E go xup like dream when you sleep, I swear to God almighty
Popsi go show in a brand new truck with my mummy in a GAC
Before I find wetin I see, my mouth no fit talk wetin I see
From this year talk to me nicely
[?] supremacy
[Chorus]
Go ask Ebuka, I stubborn
Leave shame put for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Pass Ebuka, I stubborn (Stubborn, stubborn, stubborn)
Leave shame put for back like bumbum
From Lagidi to London, eehn
This year dem go know say we don come
—————————————————————
Stumbled on this song yesterday and it’s like this guy decided to sing about my current state of mind.
I really like music. I have actual feelings for it. I’ve had a crush on a song before (don’t ask me how it felt), but this particular song is like a friend. It’s the motivation I needed today. I had a tiny experience this evening that normally would have made me feel bad, but I had this song right there… reminding what I had planned for the year.
I went for a run with founders today. Met people doing cool things. Some I couldn’t comprehend because what is a compressed air? But it was inspiring as hell. Had to leave early because of a subsequent appointment but I’m looking forward to the next. Speaking with someone about my product while running was tough lol but I’m proud of myself.
Also, on my way to the run, my brother sends me the deck of someone doing something similar. Earlier this week, I found Doordash had launched something similar. I’m not worried about this. If anything, it’s validation that the market is ready and the timing is right. I just need to move faster.
I think I’m closer to getting a technical co-founder. I’ll know tomorrow, fingers crossed. I’ve also hired designers, in addition to the developer and copywriter I had gotten earlier. Hoping to have a ready platform in 3 weeks and go ham from then on.
Goal is 1,000 weekly active users by March
And so my mantra is
I go cut my coat oversize this year
I no waka reach here just to waka reach here
And if the tables no turn me I go change chair
Leave shame for back like bumbum
Leave a Reply